@EzehVic4020 Even in the dark we sabi our fave peller face so no need for u to cover his face and as pastor tobi no gree role wit una epilepsy streamer wey dey spit everywhere e don turn to una enemy abi walahi okan iya yin onibale
@2xRedeemer Nah to go dey bark enter Sahara desert remain for dem naw and as for we pellerians our joy no get limit for diz side bcuz we choose the right person as our fave
@smoney544 Just help me pay for my son hostel fees at lagos state university I will appreciate you for life because the hostel rooms are about to finish,abegπ6328469428, Awoberu olatunji oladimeji fidelity bank, that's my son account details
@Hushbobby001 U no fit see carterefe for diz kind setting e won die,werey gΓΊy with him water bottle mouth spitting water everywhere,jaye lo ogo mhiπ―π