@xquire147 Lion u sef fuck up... Shey Chelsea don get fan at as 2005... There team wey no Dey competitive at that time 😂😂😂... I called them new age teams 😂😂
@xquire147@OgRanking7@EevsfD@DanielRegha I feel his pain bro being in the 9th positions on the league table 😂😂😂 no easy... Abeg ur mental health matters to us come join correct team wey go give u rest of mind 😂😂😂
@xquire147@OgRanking7@EevsfD@DanielRegha Lion 🦁 this one just make u give am ur life story... it's so glaring na new age football lover .. Make we even know the team wey the manchi dey support then throw am mad questions
@xquire147 Just have Ronaldo name off ur mouth nah him me dey talk... Abi he don collect ur woman cos I don't understand this kinda hate u have toward him... He's human just like u so we all bounce to make mistake cos he's not perfect... Ur hate or not na goat 🐐 e be