If you no dey ok mentally you no fit do celeb for this country na everyday dem go dey plaster you 😂😂 u post your picture u collect u go think sey na better engagement but na insult full there 😂
The game is gone cos why is my dm filled with people telling me they can help me promote my song asin give me plays, subs and engagement on my posts (bots o), and get ppl to use my sound on TikTok is everything paid for now ? What kind of stupid promo is that sef na by that one?