@AFCDecs Seem you don’t even understand wetin Una Dey ya last two seasons has been his bad season and we have winger who don’t even have his number during those two season
@footbolmatter10 No difference na because Arsenal is not in a good position to Dey hype up their then na why and Arteta sold him because of his attitude not because he’s not a good player
@RohanJivanAFC@Arsenal See how man utd won ruin rashford career who won buy rashford now dem no won sell for rival team him self no go try am Barca another loan back up player oo