@TheMahleek@TheMahleek you just dey chase clout he wasn’t nominated so rest .. for this Twitter na only you dey make noise up and down na why you sef dey watch others being awarded we don’t know you with any award so rest and act mature like ur colleagues
@TheMahleek Na twitter we dey not dstv centre @TheMahleek so Mk we hear word no dey use unnecessary write up dey disturb our phone screen.. ur notification dey on
@SAMKLEF See as dem disgrace you @SAMKLEF
If you no get work to do bcoz @davido say u No congratulate am cos of the bad person wey u be now we don see your true colour