Person die all of una Dey post am for TikTok just to get likes🙆🏿one person post am like 4 times oo😭no go die ooo,you go full Status o!!
People wey no Dey talk to you sef go post you,dem go come DM you say "Tell me it's not true say something"
Dem go con screenshot am post💔