“Okay since no one wants to say it, I’m going to say it, Monaco is not a real place, i repeat Monaco is not a real place, so I decided to drive to Monaco for a lunch & let me tell you, I have never in my entire existence seen so many Royce rolls and Lamborghinis in one day” - lady narrates her experience in Monaco 😂
I never see brand ride this hard for their ambassador like how Martell dey carry Davido for head 😭🔥
This one too clean abeg… 30BG no just dey brag, dem dey show workings!! ❤️🔥💯