All those people wey dey send message dey delete am una try, because if the message good for your eyes you for no delete am. Once I notice say you don delete your message I go just take you like say your head no correct.
New: Mykhailo Mudryk is expected to join his Chelsea team-mates on their pre-season tour, most likely in Hong Kong after this weekend. Mudryk's last appearance for #CFC was away at Heidenheim, Conference League, November 2024. No longer banned