Why does toothpaste fall off your toothbrush so easily, but when it hits your sink it turns into some epoxy resin type crap that you can't wash down the drain?
Flight wey I board yesterday, one manchi still dey on video call with him babe before take off.
As I stand up, say make I comot charger from my back wey dey overhead - I see him babe wey dey video call dey flash am bobby as per "one for the road" 🥹
Women >>>>>>>>>>>