@Marsha079@bankulli@lukurawa677 02 indigo 2 times sold out while ur fav just performed for outside he sold out Ikeja Jan while una fave performed for Agbado still sold out Abuja una head deh shake
@Marsha079@bankulli@lukurawa677 Una fav life don jododo point of correction you never see where then deduct Seyi Vibez stream in any platform so don’t cap wetin you don’t know 👋😹we no Dey farm for here