.@davido’s “With You” w/ @Omah_Lay has been nominated for ‘Outstanding International Song’ at the 2026 NAACP Image Awards🏆 this is @davido 3rd consecutive year of being nominated in this category and omah_lay first time. Davido leads others follow 001 for a reason
@1BENNY7G You Dey mind this hungry fool, am a 30bg if we see true make we talk sometimes, this fool brought all the disrespect he’s father is getting now
The same amount of money wey dey Wizkid and Burnaboy hand today, Davido don get access to am since 10 years ago. Lol 😂 I go just dey laugh, if I see their fans dey deceive them. Them think say e easy, make them rate person papa as one of the top billionaire for him county. Mumu people
@Wizarab10 Why you sef go dey give married people advise? As how na 😂 you think say them dey study am for book? Abi which experience you wan use teach them? Lmao 🤣