Congratulations to all the winners
6/6 HSH boomed π₯π₯π₯π₯π₯π₯πππππππβ β β β
Drop your winning ticket
Under the comments sessions
If u wish to show love u can dm me
I donβt post game wey I no drop
U can all confirm how many FTX entered
Lot of abusive words tonight I don block them sha
U say trash I block u
Una no go play game , after seeing positive result Una go start Dey cry