@Codedgrim Aang literally holds back everytime
I think we need a show where there is an evil avatar… because I cannot really explain his strength, I want to see what happens when aang doesn’t hold back… bro might just bloodbend and airbend the air out of you in seconds.
The football World needs to come together and fight for Mbappe. This is ridiculous. Mbappe didn’t create any of those memes. The football world did. #Istandwithmbappe
Bro even for shinobi world when they see bigger enemy wey wan tak all their life them come together make dem defeat am, Una don see sey tambolo wan take our life hey Una still dey tribalismo… no worry, e go clear
Now wey be sey na asake stand with blaqbonez when his own fellow tribe man wan bring him career down, Una no talk tribalism oo, tomorrow now politicians go wan do election that’s when you will remember who owns Lagos or not.
@Lucklef_@skye_wonder Dem Dey imitate tribe everyday for this internet space, Igbo Dey collect, Yoruba Dey collect even Hausa Dey collect… leave tribalism alone make you see road clear