@naijaconfra Jew frat no single level all these ones nor fit commot Enugu highest if dem leave Enugu na to Ebonyi no level for all these poor women frat
@Lazaruscomeout1@Chase__1972@VWeb326193 @Omo4114Jo @naijaconfra fade jew u fit yarn potopoto online make u face repercussions for real life. i dey answer ur question u come dey misyarn, e be like hand never meet u before
@naijaconfra NV rest abeg since morning i don dey obs u yus dey post potopoto about green ants Boy Scouts, abeg drop better update, why u go carry boys brigade matter for head since? M wey be minority frat wey nor get level mtchewww
@5til__ @naijaconfra Ayes na their superior na why all these jew frats yus dey drag men leg come out since😂 but inside there men still dey clear their doubts🥾🪓