@thissdax I hate traders so bad mehn you will post your wins and they will either calculate how much you made or check if you use demo account or cent account.
E reach time to go out with your girls na amala place una go o, e go reach time make man carry una comot na then you go remember one restaurant for ikoyi
The time wey Wizkid take this picture you go dey primary school if you no fit relate say nah fashion trend back then especially that socks and sandal😹… Wizkid is him 💯