Women wey Dey travel go another state for man wey dem just meet?
Women wey Dey pack bag to go vacation for another country with new man?
Draws line at coming to your house.
Aborbi she is no dey feel you and she no like you.
Forget twitter and think pieces
Anyone ever had career anxiety?, like you know your path but you are not there yet, you know what needs to be done to get there but you don't have the resources ๐ญ๐ญ