@Timmyofdelta My phone no get issues tho. I switched from 16pm to 17pm and I have not regretted it for once na fake you buy jhorππππ
If I no buy 18pm mah I sabi wetin do me
@KernieFx@yabaleftonline But donβt you feel bad for the boy?
Do you know physical pain is much better than emotional trauma. Plus the children imagine peller being my dad I go run mad
@EddyJames___@CruiseOsimma Throughout my uni year I no get gas I no even dey think about coooking. So na me go reach house dey go use food pressure. Mr ffo