@mourisjitu@SHAZAIN1000 Bro read . I said since I started forex I have lost around 40 m total till now which is 3 years . And I said in just two month alone , this past two month I have lost around 17 m . Read well
@corleonezvtyx@SHAZAIN1000 Lie ontop wetin ? God abeg ooo ๐. Cuz you never see some kind money before or because you never lose some kind money before no mean say e no dey sup ooo . How you take dey reason sef . SMH