@martinsagain Dem prefer to dey worry boys for Abraka. You go see soldiers stand for road with gun dey do stop and search. I dey always feel shame for them because dem no even know the kind power wey dem get to help straighten the nonsense BAT government