π The Trenches Revolution is redefining Web3 marketing and crypto community rewards.
Creators earn monthly in USDC + $BLT for spreading campaigns.
Hereβs how to earn in crypto by doing what you already do. π§΅π
I swear, if you no try, nobody go try for you.
Your mama no go sit for social media and make money for you.
Your papa no go make your dreams happen.
YOU na the one!
Stop waiting for perfect moment. The perfect moment na NOW.
Start something. Anything. Just START.
#GrindSeason
Closed my $BNB long on Moon for $360
Giving one person who retweets this $50
RT+Like and drop your Moon username
Join Moon via https://t.co/vdeV9oD3C5
Promo code banks
E be like sey if person solve one problem, e go get two problems for free π€¦ββοΈππ
Sometimes e dey feel like say problem no dey finish, dem just dey change shifts. ππ
Good morning! βοΈ
The goal no be to need nobody.
Na to become the kind person wey fit stand strong even if everybody leave.
Build yourself first.
Everything else go follow.
Have a solid week ahead.
@Ariwodo_ Immediately:
βSo you dey look other women nyash now?
You no get eyes for your own woman body again?
Na so una men beβ¦β
Double standard dey craze person.
Them fit crush on whole Nollywood, but you no fit even compliment one fine artiste.
Tested #RealClaw firsthand πΈ
1. deposited $29 (25 USDC + SOL for gas),
2. set up an aggressive SOL DCA via Telegram
3. it auto-executed 5 on-chain buys with step-up sizing over 2 days.
>Price impact checks,
>tx confirmations,
> hourly watchdog monitoring
β all from a chat window. The infra behind this is solid.
Nice build @byreal_io π«‘