@teetalksunited Leave am like that! Iβm a huge Portugal fan now that that fraud has retired from the teamβ¦ I actually love Portugal's players and I only hate watched them because the fraud was on the squad, but no anymore! Iβm supporting Portugal full time now π₯Ήβ€οΈ una de mad
@PEmenanjo@erigganewmoney Bros make I tell you something, if you dey expect good governance for this country, no just put hope π forget all these ur talks, when last yaradua rule? U really think say one president go just enter office and fix all the damage wey years of bad leadership don cause? π
@SlaxingerWf@abazwhyllzz You be bastard? When I take talk say I trust Tinubu? Every president who comes into power turns out to be worse than the last, right from time, na only promise and fail dem sabi doβ¦ fuck anybody wey wan rule, nothing will ever change, donβt trust any of these old fucks..
@VeeTorh@ultimate_kombo Yepβ¦ with your strong defense, for over 2 to 3 years, you won just 1 PL title and lost the UCL final with your boring style of football π
@DavidoHeir Your yeye idol davido, use una head support APC, the same party wey Tinubu dey campaign for⦠when dem cast davido, u no talk oh, u still dey defend your yeye idol then⦠now you wan come dey talk? E no go better for you, na stanship go finish ur useless life!