God is the Greatest||Live your today as if tomorrow isn't guaranteed||You can achieve anything you desire, just believe & be consistent in whatever you do.✌🏼
@NigeriaStories Lmao. ₦0.00 nahin human being with brain 🧠 wan use open car wash. Nothing I nogo see or hear for this life. E no get how you and Tinubu wife no relate. By brain or blood, una sha relate.
@AWholeSalmanPR 🤣Him no even press the money well. E get wetin Yoruba dey call "temole" Na wetin I for do be dat. Place the money for table, pin am down 😂