@Nancydavis_111 @UrglyGramm Case closed make he go Yankee, since cl no deh, he sure me say nah the cl go report the money, nah why them hold am. This kin case no go far, nah even u wey get bank get upper hand cos them fit flag your acct ..
On a journey to take @HQC_hub to 10k followers before December…
The best wood in Nigeria 🖤🍃
Massively retweet, the more we grow the more freebies you get dawgg…
God, i rebuke every spirit of laziness within me. replace it with discipline, focus, consistency, ambition, and strength. guide me toward success, protect my mind and path from negativity, and bless the work of my hands. AMEN.
If person life wan spoil, dem go give am oshe Dudu say nah there him destiny dey, werey go kon start to dey baff soap till he white buh ur problems no even change color from black to white 😭