@Tbag_1@somtodeyforyo One girl insisted for yrsssss, she don't never send noodles. Because "what if it gets exposed!!!" "Plus I'm too shy for such. Wo. The rest na story lol ๐
Sha make person no talk say wetin babe fit do be this, until him offer am money.
@IfexLopez@VERITY_HQ You guys are not adding location๐
Coz no be everywhere you go get this kain opportunity. Na people wey go wan get belle for you instantly dey here o lol