@NOBLE0254163507@Charspenz@_bigareola@Polarsounds37@gib_smoke So na the best wey to celebrate him mama birthday be that, Una be better hypocrite cause if na your brother de do this kind nonsense you no go gree am. Osho free don block yβall eyes, Una no real at all. Like I said earlier, na mumu una de like. Egunfe.
@Charspenz@_bigareola@Polarsounds37@gib_smoke Nothing bro π.. the guy na jus madman, if to say him get sense, the money wey him waste for fuel for that day. If to say him gv am to her or use am get her something nice as gift, e go 100% better pass this rubbish wey him do. Na just fact.
@_bigareola@Polarsounds37@gib_smoke E too sure me die say Elon musk no pray reach you, wetin come do your life? If prayers de really work as you think am. Abi the mama prayer point na make her son be keke rider? Lmao.