Social media don make some girls believe say one man with serious money will just find them, change their life and start taking care of them. Even some single mothers believe say billionaire go see them, pick them and their pikin wey no be him own. Delulu 😂😂
To avoid see finish
Just buy 10 polo
Buy 5 jean trousers
5 Jean shorts
two slide palms and two crocs
three face caps
Walai nobody go sabi say you no get clothes like that 😌
Girl wey dey squat with four of her friends for face me I slap you wey don almost collapse.
Girl wey no even get transport money to comot tomorrow
Person wey be say na only when rain wan fall, men dey remember her.
Girl wey your fellow man use indomie collect her virginity.
Shima wey don rack up body pass ray power fm frequency number
Girl wey men use do cum bucket
Girl wey them don use tramadol fuck tire.
Person wey boys don pass around more than prime Barca dey pass ball
Girl wey dey owe MTN 2k airtime and 5gb data, OPay 10k, palm pay 15k, woman wey dey sell provision for front of her shop 8.5k wey she no even know how she go pay am.
Na who una dey kneel down beg to marry una, worship the ground they walk on, live to please and serve them like gods.
Worst of all, be the girls wey dey set standards for una 😂😂😂😂
Even if nobody loves you, don’t you love yourself!!?
This nail tech P just make me realize say if men set standards, women no fit cope at all. 😂😂
“Some nail tech make more than 50k-60k per day”
60k x 30 = is 1.8 million, why all of una no get car? 🤣🤣🤣 COMEDY PEOPLE!!