Religion be like 'Choose Your Own Adventure' game where the ending na person wey never finish the game write am.
Pick your heaven, but just know say for another person book, you be the villain. ๐ญ
Religion be like 'Choose Your Own Adventure' game where the ending na person wey never finish the game write am.
Pick your heaven, but just know say for another person book, you be the villain. ๐ญ
The sweet part for this religion matter be say, everybody(Christians) dey 100% sure say dem dey the right room.
while the people for the next room (Islamic) dey 100% sure say you dey go hellfire.
โPerspective na heavy kpa.
Love your self๐ท
If there are 4,000+ religions in the world, and each one claims to be the only โtrueโ path, you are technically a non-believer to 3,999 of them.
โWe have more in common than you think.
Stop scrolling for a second. ๐
0 followers? 10 followers? It doesnโt matter.
Just say "Hi" in the replies and letโs follow each other....
Bro don't be shy, let's grow. ๐