girl to girl: sometimes you’ll find an old picture of yourself and suddenly realize you were actually beautiful during a time when you spent so much energy criticizing yourself.
In this kingdom, no be just by talk we dey produce result by the hand of God & na dis signs & wonders dey bring people closer to the light, na wetin dey make some people see say truly God dey!
I dey pray for you today say your life go bring results wey go bring people closer to the light of God.
@ASUU_NIG_ You people should embark on the indefinite strike na...
What is stopping you kwa
Embark on the indefinite strike let everybody rest🙄🙄🚶♀️🚶♀️🚶♀️🚶♀️