BIG FIELD WEY MESSI DEY WAKA,
MAKE E PLAY 5 ASIDE AGAINST DEM BONI NO MARK NA,DEM GO TOO SACK HIM SET.
5 ASIDE IS LIKE BASKETBALL
WAY HARDER IN TERMS ON STAMINA.
FOR BASKETBALL YOU MUST RUN BACK.
NOWADAYS MESSI DEY EVEN STAND ONE PLACE. 😂😭
11 ASIDE NA SENSE.
5 ASIDE YOU NO GET CHOICE.
YOU MUSY RUN.
Naija is a place the rich weaponize poverty so u carry all these broke boys in real life and get dem visa so they worship u and not tell u abt yourself. Call u 001 u delusional fuck aye u idiot! The only time u’re 001 is when u’re in your house. U’re not 001 of nothing but instagram followers!
U don’t make money than any body in Nigeria in music! Cheap guy! Everything about u screams cheap!