@MasterBolaji Omo you foooooolish!!! Ahhhh omo you foolish to the point wey be say e Dey pain me for you!! Bolaji, ko ye ko ji leni cause you be waste of space.
@chippercashapp@UrglyGramm You self check your DM, I’m not giving you guy peace until you give me my money you damn thieves. Na mistake I do to keep my money for Una app?
@chippercashapp please where’s my goddamn money!!! Why can’t I withdraw. Omo una wan ruin my life, money wey I wan use do business, I missed it because of this your stupid mode of operation!!! Just give me my fucking money!!
Your Pastor and Alfa go say make you pray make Naija no hard for you…ode, but you forget to speak up against bad governance. Na so your grandparents do wey make this country be like this, no worry, na people wey no Dey pray and country hard for go kpai you.
Ozuworrr!!
#Speakup
Currently learning about Nvidia Interface Microservices (Nvidia NIM), and I might incorporate it in a new web design project I'm working on.
#AI#ALX_AISK#ALX
Created this on Ideogram AI check it out here: https://t.co/t0VFHzwWqY
Prompt: A design of an Instagram post for an applied Gifting program, the text “We curate awesome gifts at RISUS” is shown in a modern and stylish way. dark slate background.
#AISK#ALX_AiSK#ALX