Misogynist o , twitter boys , damaged boys and the ones wey women don hurt before make una avoid relationships be with ur fellow man or Dey carry hookup
It’s my sis birthday and I feel so bad cause it’s the first time I’m not able to gift her life before tinubu really fuck this year up for me sha I don turn bitter angry first born!!!