@LeeSwizz1@Deletedacccxx@iamBigChops Ain't checking nothing, cz you a clown 🤡... You didn't have a bad idea but the manner of approach na rubbish... Sha take corrections 🤡
@LeeSwizz1@Deletedacccxx@iamBigChops Omo first sabi how to type... English 0, pidgin 0... No dey reduce my IQ, my business man... Na so una go rush, either get scammed or do nonsense... Say na e no think of business... Na same day I win that amount I go don dey think of business, I pity you 🤡🤡🤡
@LeeSwizz1@Deletedacccxx@iamBigChops You just glance without reasoning, you no see "strategize my life", na una get plenty advice for mouth without something to show... Oya show your business na... Ozwor