“Welcome,hope this place wasn’t hard to locate,you can freshen up I’ll join you soon”
Give her like 20-30 mins, you sef use that time dey on your fortification by the time you’re done she’s sitting on the bed pressing her phone
@FTshelbyB@BadmanVizzy So na till woman bill you money for shawarma? Woman fit tell you say 10k remain to complete her school fees wey na shawarma she wan use am buy, plenty styles dey, no worry 😂