The funny thing about people saying "I can do it, I don't even sleep that much" is that when they start, story go change 😂
When them collect 3 weeks payment now, them go taya then begin act anyhow
E get one building beside my building , this guy been beating his wife for more than an hour straight. Till now hand still dey touch the lady
Omo
The Lady just dey shout dey disturb the whole estate.
If the guy try comot for house the wife go block door say she nogo allow him comot , say he gats dey beat am dey go till he kill her o
This couple get kid inside that house o
Nawa o
If marriage no work, make una just dey na abba.
Na the third time weh I go hear them fight be this dey disturb my sleep.
The following day now, you go see them dey carry pikin go school, na even the wife go open gate for her husband so he go ft drive car comot 😂
Which kind marriage be this again na
I can remember back then in our childhood, when we used to go on children’s camps for 3-4 days. We mostly had these camps in villages far from the city. We engaged in activities in the bush and all, and there was nothing like insecurity back then.
But today, them no born any church or organization well to hold that kind thing.
Many things don really jam us for this country o
@Yemo247 I attack the majority of people who claim that forces are not working
For real, it would be very wrong, unreal, and heartless to say that forces are not working
If you don't calm down, and you see innocent Hausa/Fulanis who have also fled from bandits in their states to hustle for food and find peace here, the next thing you do is assume and conclude that they are bandits, then go ahead and attack them, you will be surprised that by doing so, you have hardened our problems in this country.
You guys hould better stop acting like you're vigilant and get confirmation before attacking innocent people