If e sure for you say you go see the goodness of God, I want make you plaster am for your chest. As you dey go about today, declare am say “E sure for me”
Happy new week
Reman blessed🙏
Some people dey quarter to witchcraft with the way dem dey behave, when people do you good, why you wan repay dem with evil?
Wahala dey your head o & trouble no dey far from people like this. No bite hand wey help you, in short try no bite any hand at all!
Practicing my Calendar Management skills as a Virtual Assistant!
Managing schedules, organizing appointments, setting reminders, and preventing scheduling conflicts are essential to keeping businesses productive and running smoothly.
Another step forward in my Virtual Assistant journey! ✅
Today, I completed a personal Data Entry practice project focused on accuracy, spreadsheet organization, data cleaning, and attention to detail using Microsoft Excel.
Learning, improving, and growing every day.
#VirtualA
There is nobody like our Lord. Not have there been before or will ever be. He’s God all by himself. Nobody fit follow am drag.
And this God come be our father. You see say we don make am 🤗. So see you in church today as we celebrate our awesome father.
For some of us we dey situations wey don dey pass wetin we fit handle and if help no come asap, everything fit burst. But I want you to cry to God like David did.
God go bring you out of that situations. That matter no go see ur end but na u go see it end in Jesus name. Amen 🙏