@DUkauwa94288 So why must u look like an insect? I dont support any religion oh but whats all this? Cant you not be a religious person and still look normal? Abi this thing look normal for una eye?
@glowinvee Abeg make una leave davido! Him dey do him own part. If e easy make una wey dey complain sef go blow. Na by force make davido donate to your ngo? Why must you say it out?