@Kasieobi_1 U still Dey sell ur boyfriend when dem go tell una to fuck responsible boys una nor go here word chukudi or whatever u call him is am irresponsible ball and e go don go chill for he village or another state
@UTDhomie@Kasieobi_1 This nor be help again bcos posting her video online na d girl Dey help am now any dime e give the babe self na still cheating if u know how much he go make from d video