@flygodT@twelvio_@wickedpotion@Laxix6@chu_chu_ezekwem He get one certain nigga wey dey under this your tweet dey attack you for the same thing he dey guilty of, even far worse, dem leave am dey attack you. You suppose dan deep am say the matter get some kind agenda. You still con Dey explain Join smh guy!.
@Merchimaaa I don forget say we don comot democracy era na. Una never even enter power, una don dey introduce dictatorship system of government. Na when Apc thugs Dey whip una koboko for head, una Dey always remember democracy ๐คก