@charllycolegh If you dey sell for there wey you try to intervene dem go come pour rubbish/toilet at your spot at night…so yh, let’s be vigilant and protect yourself too if you can✌🏿
@charllycolegh He was like” my paddies saf dey your back, we plenty”… just like 10 steps from where we dey then police dey direct traffic, nigga get vim tell me say make I nor worry call police sakov he fit hurt/kill me then he go run wey if dem catch am saf dem go release um cos nobody go buy
@charllycolegh As he lef, wey the market women dey tell me similar thing happened for there like 3months ago wey dem stab the guy make he die but na dem figa the guy ein paddies till dem see the guy dey lie in a pool of blood wey the guys run…
@charllycolegh …go buy food give um.
Long story short then I nor get money so I nor give😂 wey I give am gab small…there nor he say he say wherever I go pass he go find me…broad daylight wey people dey go work, people just pass by like nothing dey happen
@VodafoneGhana so would you people refund our data? especially we the daily subscribers..if yes, please convert mine to momo and send it to my mtn sim cos mo sim no de3 ma keka mu👽