@big__nero@thedebuthub@wizkidayo This things Dey always funny me say Davido wey no get influence na hin dem go Dey use for album role out person wey Dey struggle for him own album na hin dem go use to do album role out wizkid will never give una free clout him too over wise πππ
@Famziy01@thedebuthub I will never argue with a bingos sha but go and check chart π now and come back to me despite say na 2024 we realease oo your 5ive of 2025 don sink π
@dfwauracle Ehn so na now numbers be nothing πππ 30bingos don Dey change agenda oo as all una numbers Dey gba una won make us no say numbers is nothing lol