@Patriot_S_A Very insensitive, coming from d president of a country, such a myopic way to reason...wetin I dey talk self? Aren't they all minus two behaving very myopickly?
@excobad87249@ChuksEricE I tell u..very shameful...dem leave children inside bush since how many days now...na only to shout emikpamioooo dem know..nonsense
@Taiwowizzyemaye@instablog9ja Inspite of all freedom s better, especially wen u no wear clothes enter dis world,dat s to tell u d extent at which God Almighty wanted His likeness to be free and explore..let no religion cage u man... think, do, act, soar like an Eagle..empty u came empty u return..iran nor nii
@ChuksEricE A situation where a citizen can't get from dia embassy is rather scaring... we join our voice to call the government of Akwa ibom to send them help, and Nigerians, we are known everywhere to be kind people, please help dis family.. One love..
@emeka87351@ChuksEricE A situation where a citizen can't get from dia embassy is rather scaring... we join our voice to call the government of Akwa ibom to send them help, and Nigerians, we are known everywhere to be kind people, please help dis family.. One love..
@emeka87351@ChuksEricE Oh shut up don't be phoolish nd insensitive,u shld know wen to put a comment or be silen,ds he nd d children looks hungry to u,u c a man dt hs hussled for his family nd tins went haywire, u r sounding nonsense..very provoking of u to say nd I tink u shld delete dis stewpeed talk
@Ahmad_Gogel Omoh see groove,cheiiii,now we knoww,so na dem eh..eiiii, jst finishing innocent people for nothing.. thunder needs to fire o wallai manna...and then chinco pple go come cause dia own join...dem don finish our resources...wetin make black man like to acquire evrytin to demselves?
@MrJamesKe You are confined.....not Dale's fault that you refused to see the world from d village where thou art..kindly stay mentally confined ...nonsense
@MrJamesKe What is the name of dat white guy, I need to buy him one plate of konkoteh and Nigerian jollof rice.. please continue to school those dey are taken our jabs...they shld continue reasoning with dia anus, wen d continent is done wt SA dey can now reason with dia nose. Nonsense
@OneJoblessBoy Hahaha ur sins are forgiven, jst tell d okwute guy say sorry sir; u r welcome boi..nor be small shuntin...smtimes u just ve to be d ukponkhai to get what u want..hahaha...lessons learnt d hard way.. oh man always know thyself for in knowing,thou shall not hekita Selina runningπ€£
@justsociety_ She grab like pack of akpu..evil really smells..melt dat same treatment on her too..shege baza;we need to go find out why women 8th pikin wey dem nor born even wen dem know d pains of dia own labor, wish u can beat someone from ur phone screen many pple for don hear am..idiotoh
@DejiAdesogan Ok so if it was auctioned in dis humongous amount, where did d buyers get dat money from then? Hahahaha nor be small thing o..anywayz I was just asking for mama Franca..