Things that you will always find in my bag as a young lady in University..
Lipgloss
Umbrella
Hand cream or Vaseline
Lipgloss
Small mirror
Lip gloss
pen and a small jotter
water bottle
Lipgloss
One lecturer enter our class, tell us say nobody fit get A for him course. We ask am why.
Him reply: "I no fit give una wetin I no get during my own time" 😂😭
If you like me or not, e no really concern me . how I wan get clear skin and money to dey chop shawarma whenever the craving hit nah him I dey find now