@n6oflife6 Person wey mumu . You hit person you record am and e go viral okay as e go viral your six no tell you to carry that car go oven paint am or wrap am sef π unless maybe they got a pic of his plate number but with the speed e take zoom off I doubt dey took a pic of it
thatβs just poor manβs mentality tho. 100k na water for some people, na because you no guide like that dey make you say these things
sent this girl 250 bands cause she was pretty some months ago. make una stop all these poor man talk. if you get am clear e no go farβ¦