Make I gist una about my friend wey me and am go club the other day , I bin dey house that faithful day, Naso alert drop say coin confirmed for my wallet. As popping boy, I quick go restock my house and pay for every subscription wey I bin dey on even put money for my savings