@baby180161@naijaconfra E sure me sey na only two aba made boxers you get and u de wash them once in a week, naim u de call king like me names, u wey still de fight for imaginary freedom, wen u be my sl@ve u wan de vomit fire stinking bst ayethief π€£
@xxxl_DREAMZ@somsomsom78@naijaconfra Since the hit started he was just reporting vikings hits hanky panky because he knew it was obvious if not he wouldn't report them at all sef na bst pf be this
@somsomsom78@naijaconfra That has been his way
People has been complaining
The best thing is just to stop commenting and like any of his biased updates
Make him egayde men de follow am package him biased reports
Na bests pf be this
@maxdsoul@naijaconfra Na now una de know
He de quick report and verify if na ayez carry out the act,, but if na other frats he go just lock up de try gaslight
The sooner people realize and start leaving the page for him and him aye supporters the better for them
@naijaconfra Cho cho cho frat them don de cap
When vikings will start sanitizing them now, them go start calling enugu men obt
Come push narrative go another state
@You8meiknow@naijaconfra Enugu bagas too de jonse
But i believe vikings
One rugged v go rise up oneday mutin the jonsing number 1 then ayes go rush go hide, i know them na
@NomercyforOdin@You8meiknow@naijaconfra Shame no de catch u
Bgs use una rub ground for owerri una still de mention owerri
No be una de here de call on una national bodies to close owerri zone cho cho cho frat
@oluwa_Chibuks@You8meiknow@naijaconfra When them go begin kpai una for enugu now
Una go push narrative go another state, normally una be cho cho cho frat
@copingallotgee@naijaconfra Sometimes i doubt if nc is being paid by ayes, he's always on their side, if it's against them, he hardly reports, but if it's for them he quickly reports