When we tell people Barcelona is MORE THAN A CLUB. They feel those are just ordinary words.
Eric Abidal even went on to become Barça's Sporting Director.
@Sabinus1_ oga make una know the kind game una go Dey advertise give us. Whoto whoto Abi wetin be the name na the most useless game ever, you shouldn’t be the kind of person advertising such
@teetalksunited Abeg make una just continue with the nonsense for the rest of the games. I wan confirm ham if truly maybe premier league go substitute una for person wey no relegate. Mumu people 😂😂