@Kingstar_Forex@forexblog9ja I swear my brother, person go just start trading with excitement with out devoting his time to learn the craft, when him blow many accounts forex become scam😂😂
@vslkemo When you no fit calm down learn forex you call am scam..😂😂😂😂
Just Dey play!
We wey know how we take learn/start and how we use forex pay our bills knows that forex no be scam na you no wan calm down learn😂😂
No be must you go be forex trader oo.
@WestnotWest Na because say Jeff and Habby are Nigerians that’s why you guys don’t believe they’re making their money through forex…but if na white person buy Lambo una go call am real forex trader…. Nonsense