Make we go papa house for papa house
Make me and you do achievement vs achievement
Make we do wetin ur papa don achieve wey no dey stay ikorodu ..
Just run snap ur bedroom for me I wan see something .
I wan see ur current bank account
I wan see the last time you spend nothing less than 200k to flex urself outside without been sponsored by ur so called maga wife @gib_smoke try no dey move like pussy, let go all in 😂😂poor bastard hating retard