@Cee_dic05@Thebigsoll Bro leave am make he celebrate how he like
Na him know wetin he see
Me wey no get chance finish as my papa die so
If I ever get a chance like this wetin he dey do now na joke compared to wetin I go do
@UtdOyigbo@Wizarab10 From a place of concern
Are you fine?
You Dey rage bait me or you dey find engagements
I no want believe say you no dey grasp basic knowledge
“Me that went to school and graduated, as government didn’t give us a job, what did you want us to do? You can’t expect those who have high IQs and at the end of the day end up cleaning toilets.”
— Jarvis, responding to Ycee after he called her husband “Olodo Uprising.”
Someone recently told me that charging N10,000 for picture restoration is too much. Look closely at the Before and the After of this heavily cracked, water-damaged picture.
You tell me, is N10k really too much?
RT for your TL, a client might be on your timeline!