all of una wey deh call me "razz" I guide pass all of una girlfriend
guide pass some of una papa and mama sef, continue they call me razz o for future when my children dey school for uk dey do "roll w me bebebeβ your own go dey lasu dey comment boss do me 2k nau under their cs